The Politricks of Daily Living...!
What is Genevieve forming like? Abeg go look for a man that will marry you and stop claiming. mtshcew!!LARRY
Hmn lovely couple they are
I wish Omotola a happy birthday. She is lucky to hav this man. Ms K
Monalisa too should go back and beg her husband. A man can marry more than one so she has no excuse
Larry i no blame u wetin she get u no get if she has not gotten the right man will she kill her self una just dey talk without sense mtcheeeeeeeeeeeew
Was this after the whole Omotala visit to the U S? Who r they fooling? Anyways anyhow dem wan marry na dem saka. The jist wey i get frm U S is something else!
this omotola husband be mugu you know see the kind kiss way she dey give am the nonsense man just strength his hands.
Its concerns you?
No be small mugu oooo, omotola don tie d man sense somewhr...imagine d kain by force kiss she de give am
baby u re not looking bad at all omosexyoooooooooooooo
What is Genevieve forming like?
ReplyDeleteAbeg go look for a man that will marry you and stop claiming. mtshcew!!
LARRY
Hmn lovely couple they are
ReplyDeleteI wish Omotola a happy birthday. She is lucky to hav this man. Ms K
ReplyDeleteMonalisa too should go back and beg her husband. A man can marry more than one so she has no excuse
ReplyDeleteLarry i no blame u wetin she get u no get if she has not gotten the right man will she kill her self una just dey talk without sense mtcheeeeeeeeeeeew
ReplyDeleteWas this after the whole Omotala visit to the U S? Who r they fooling? Anyways anyhow dem wan marry na dem saka. The jist wey i get frm U S is something else!
ReplyDeletethis omotola husband be mugu you know see the kind kiss way she dey give am the nonsense man just strength his hands.
ReplyDeleteIts concerns you?
DeleteNo be small mugu oooo, omotola don tie d man sense somewhr...imagine d kain by force kiss she de give am
ReplyDeletebaby u re not looking bad at all omosexyoooooooooooooo
ReplyDelete