Abeg go sit ur lazy arse down btw maybe na one girl dey give olu doggy style like bold 5 babes own wey him no fit give us news like.seriously olu I like u cos u blog objectively nd constructively too so buckle up unlike laila who is averse to criticism nd always abusing her bloggers 2ru anonymous profile.
Dat is y dem dey born like rat;d one for papa back is abt 2years d one for mama back is abt 6months subtract 9months for bella,d last time I check dere is smt call family planning
This Ibo man go soon give this girl belle again without family planning. Who even know if she is his wife for real or na just keep for house and born pickin? LARRY
Larry talkative if the man give the girl belle again wetin be ur own there abi the man borrow money from u wey e tey marry the girl nii,U go just they open mouth wirld they talk like Akpors wey no get brain,U beta go get brain.Oloshi.
Mama and papa love thinz lmao
ReplyDeleteThe kids should emdure in the next 15years they will be rinning things.....
ReplyDeleteVillage romance
ReplyDeleteOlu hope to see more news from u soon we are waiting. SP
ReplyDeleteu're even trying olu, u nid it.
ReplyDeleteu're even trying olu, u nid it. Juliux.x
ReplyDeleteThis is what white people call real LOVE and not bold 5 love. Nwa Igbo
ReplyDelete.i sure cool, mon & daddy.
ReplyDeleteAbeg go sit ur lazy arse down btw maybe na one girl dey give olu doggy style like bold 5 babes own wey him no fit give us news like.seriously olu I like u cos u blog objectively nd constructively too so buckle up unlike laila who is averse to criticism nd always abusing her bloggers 2ru anonymous profile.
ReplyDeletehahahaha..love in tokyo
ReplyDeletehttp://ajetun.blogspot.com
Kk bros, c u soon
ReplyDeleteDat is y dem dey born like rat;d one for papa back is abt 2years d one for mama back is abt 6months subtract 9months for bella,d last time I check dere is smt call family planning
ReplyDeleteThis Ibo man go soon give this girl belle again without family planning. Who even know if she is his wife for real or na just keep for house and born pickin?
ReplyDeleteLARRY
Larry talkative if the man give the girl belle again wetin be ur own there abi the man borrow money from u wey e tey marry the girl nii,U go just they open mouth wirld they talk like Akpors wey no get brain,U beta go get brain.Oloshi.
ReplyDeleteperson carry me cum here o. lol
ReplyDelete