20120415

This Must Be A Suicide Mission...


How come some guys would want to kill themselves because of "this thing"? Na wa oh!!

8 comments:

  1. This orobo can even give d guy bad dream

    ReplyDelete
  2. Dis one na high way to high blood pressure. Ugo

    ReplyDelete
  3. Dis mama sef,nawa o 4 u.U wan break da guy leg

    ReplyDelete
  4. bad dream for the guy

    ReplyDelete
  5. Huuuuuuh dis is harmattan blog. Its gonna be good for guys up north. Hahahahahahahahahahahahha!

    ReplyDelete
  6. Guy I sure say wuna house clos to teaching hospital if nt kuku find were TH dey wo cuz diz mama na kill she want kill u n no hospital go fit admit u if no b TH

    ReplyDelete
  7. She no go fit kill am naw, na waiting d guy sabi chop hahahahahahahahahaahha big yansh. EMINENCE

    ReplyDelete

Link Within

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...