This kind of big oyinbo is dangerous for my health. lol
Laugh wan finish me hia. 'to avoid more grammar???' abeg, blow am 4me. Need more of it, vry good 4my health. Thanx...
Jona na u get all these grammar o so do something and stop the protest
Help us to roll out more grammar, maybe it will help to change the mind of mr presy.
I need water 2 stop this cough o, eheheh mr president i kn dey there o
D grammer don change d name already. Oya make una go bk to skol.
This kind of big oyinbo is dangerous for my health. lol
ReplyDeleteLaugh wan finish me hia. 'to avoid more grammar???' abeg, blow am 4me. Need more of it, vry good 4my health. Thanx...
ReplyDeleteJona na u get all these grammar o so do something and stop the protest
ReplyDeleteHelp us to roll out more grammar, maybe it will help to change the mind of mr presy.
ReplyDeleteI need water 2 stop this cough o, eheheh mr president i kn dey there o
ReplyDeleteD grammer don change d name already. Oya make una go bk to skol.
ReplyDelete